Wetin We Gain?
Wetin be de main teeen wey we com laif tto gain?
Ona wecom tto Pigin Paarol.
Mai name na Pipiro. Aand tohday, we ggo shook maut insaid de wan wey we kol WETIN WE GAIN?
We kollet dat Memori Vass ffrom dis korrekt muzishan wey im name be Victor AD. If yuu neva hia im muzik, yuu fit geht am ffrom HIA. Im muzik dey buss dada forr streeet nau, aand im sing say:
"If we no maik moni, wetin we gain?"
Dat na confam kweshon. As soffa soffa fuull Naija so, wey pipu dey pkai henyhaw, if peson go pkai beefor im evun enjoi dis laif, wetin im gain?
Buh awa kweshon for tohday be: wetin be de main teeen wey we com laif tto gain? Dat wan teeen wey be say if we no geht am beefor we dai, we don luuz be dat.
Abeg, maik ona no sheef yansh.
Comments
Post a Comment