Pigin Paarol
Ona wecom tto mai kabal.
Forr Pigin Paarol, we ggo dey yaan abaut orishirishi matta. Aand evriteeen ggo be forr confam Naija pigin, no Ingilishi forr hia. So ol doz pipu wey no dey undastan pigin, maik ona runn ggo len am o.
Mai name na Prospero O Anuforo; buh mai frens dem dey kol me Pipiro, becos I sabi torrtorri pipu witt mai tori, no be smoll. Dem mai tori aand puem don evun show face forr orishirishi jornals and magazins.
Abeg, maik ona no sheef yansh.
Tto see evriteen wey dey forr Pigin Paarol, kiliki:
HIA.
MAI KONECT:
Email: pipiro44@gmail.com
Twitter: @pipiro44
IG: @pipiro144.
Comments
Post a Comment